Posts

Showing posts from 2018

#ARSLEI Review [feat. @kasbornofficial, @chuks_ea] [Episode 9]

Image
Na 3-1 e take finish for de Emirates as Arsenal kpokpo Leicester City with 1 goal from Mesut Ozil wey make am set record as the highest scoring German for the EPL, and a second half brace from Aubameyang wey don carry im tally to 6 goals so far this season. Make Faithfulness Albert Itohan  & Chuks Asoegwu tell you as e dey go...

Watford Review, Future Stars, Deschamp, Koscielny, Iwobi...[feat. @chuks_ea] Episode 6

Image
Chuks Asoegwu gives us the Watford review. Find out wetin Future Stars dey all about and how you fit take part inside. Gist dey on Guendozi, Koscielny and Iwobi too. Oya listen! Also Available on: Google Podcasts Spotify And more!

Everton Review, Brentford Preview, Joachim Lowe, Ismaila Sarr... [Episode 5]

Image
Naija Gooner Fans, Chuks Asoegwu and Michael Onyegide analyse the game against Everton. Gist dey on Joachim Lowe and Ismaila Sarr too. Listen. Also Available on: Google Podcasts Spotify Breaker CastBox Overcast Pocket Casts Radio Public Stitcher

THE CARDIFF REVIEW [Episode 4]

Image
Naija Gooner Fans Faithfulness Albert, Chuks Asoegwu analyse the game against Cardiff. David O'Leary dey fear for Arsenal this season and Gilberto Silva beleive say Lucas Torreira.

#AFCvWHUFC REVIEW [EPISODE 3]

Image
Unai Emery don collect him 1st 3 points of de season for house against West Ham. Michale Onyegide and Faithfulness Albert bin review de match. Find out wetin Iwobi tink of our new coach. Arsenal don strike deal with Adidas and Reis Nelson. Enjoy. Total Length: 8m 49s

#AFCvMCFC REVIEW [EPISODE 2]

Image
Our season campaign bin start with 0-2 defeat to champions Manchester City. No be de result wey we want but no be wetin we go dey ashamed of either. Buchi get de analysis and we get 2 fans, Faithfulness Albert and Michael Onyegide , wey express dem hope for Arsenal dis season. Enjoy!

2018-19 SEASON PREVIEW [Episode 1]

Image
On our return dis season, we chook mouth put on top our pre-season activity, Stan Kroenke mata wey dey turn all man bele and more! Enjoy!