Posts

Showing posts from August, 2018

#AFCvWHUFC REVIEW [EPISODE 3]

Image
Unai Emery don collect him 1st 3 points of de season for house against West Ham. Michale Onyegide and Faithfulness Albert bin review de match. Find out wetin Iwobi tink of our new coach. Arsenal don strike deal with Adidas and Reis Nelson. Enjoy. Total Length: 8m 49s

#AFCvMCFC REVIEW [EPISODE 2]

Image
Our season campaign bin start with 0-2 defeat to champions Manchester City. No be de result wey we want but no be wetin we go dey ashamed of either. Buchi get de analysis and we get 2 fans, Faithfulness Albert and Michael Onyegide , wey express dem hope for Arsenal dis season. Enjoy!

2018-19 SEASON PREVIEW [Episode 1]

Image
On our return dis season, we chook mouth put on top our pre-season activity, Stan Kroenke mata wey dey turn all man bele and more! Enjoy!