Even as FC Cologne carry dem full village enter London e no stop Kolasinac and co from wrecking havoc on them! Arsenal dey siddon on top dem group with the 3 points. Enjoy de podcast! Type: Podcast Audio: mp3 Running Time: 08:20secs
Naija Gooner Fans Faithfulness Albert, Chuks Asoegwu analyse the game against Cardiff. David O'Leary dey fear for Arsenal this season and Gilberto Silva beleive say Lucas Torreira.
Comments
Post a Comment