The Emirates Cup Recap: Arsene's Post-match, Robbie’s Daughter Doesn’t Think We’ll Win The EPL…


Despite The 1-2 Loss To Sevilla On Sunday Afternoon Arsenal Don Retain De Emirates Trophy For 2017.
Wetin Be De High And Low points Of The 2day Experience?
Shey Dis Team Dey Ready For The Grueling Season To Come Wey Go Begin With The Community Sheild Game Against A Chelsea Side Wey No Dey Do Friendlies, Despite Losing A Couple Or So After Embarrassing Us In China.
Are We Still In For Lemar?
How Far With Sanchez Wey Suppose Don Return On Sunday But We Were Told Couldn’t Because He Had A Cold?

Comments

Popular posts from this blog

#AFCvWHUFC REVIEW [EPISODE 3]