One nil to the Arsenal via an Alexis penalty late in the game, saw the gunners leap frog into 4th place on the PL table. Impressive clean sheet again for the trio of Nacho, Kos and Mustafi.
Chuks Asoegwu gives us the Watford review. Find out wetin Future Stars dey all about and how you fit take part inside. Gist dey on Guendozi, Koscielny and Iwobi too. Oya listen! Also Available on: Google Podcasts Spotify And more!
Na 3-1 e take finish for de Emirates as Arsenal kpokpo Leicester City with 1 goal from Mesut Ozil wey make am set record as the highest scoring German for the EPL, and a second half brace from Aubameyang wey don carry im tally to 6 goals so far this season. Make Faithfulness Albert Itohan & Chuks Asoegwu tell you as e dey go...
Unai Emery don collect him 1st 3 points of de season for house against West Ham. Michale Onyegide and Faithfulness Albert bin review de match. Find out wetin Iwobi tink of our new coach. Arsenal don strike deal with Adidas and Reis Nelson. Enjoy. Total Length: 8m 49s
Comments
Post a Comment